I get many things I want to try, my lady Man gat many skills, I no fit lie my ba— Ṣebi you bad like ten people, oh my God Dance for me, I want that You got my kind of vibe, the shape I like, oh my God Don't mind you naked, don't be shy Body to body, no be bad thing If I stand up, you go down Personalise my D's of life You can be silent, not rowdy Me and you, keep it low-key Kí n gbé ẹ lọ sí Bali, it is nothing, for money Akwaaba, Charlie, Charlie Ó ti sure with you baddie Die die, rọra mami, Iṣẹ́ foreign, signing I get many things I want to try, my lady I gat many skills, I no fit lie, my baby 142 to make the night amazing Girl, your body nice, show me why you're sexy Turn off the light and bend, ó ti ba'lẹ̀, baby I gat many skills, I no fit lie my baby I go flex you, no worry, no disturbing Girl, your body nice, show me you're sexy Ó pọ̀, ìbàdí wey dey 'cause hold-up Owó Chale, owó yìí ò ní tán Na me, na me, you dey feel, bad boy Highlander, see lamba Coordinate, baby, ọjọ́ ti ń lọ Dia mẹ́ta l'ọrùn mi, mi o slow Ẹlẹ́dàá, má sùn, ọmọ, jẹun lọ Came through with a big vibe You dey try If you ready, give me sign This gbẹ̀dú bad, dem go jam E li, San San Eli ja Bad thing me, I like Ọmọ tó dùn, tó wapa Come close, give me sign Bá mi s'ọ̀rọ̀, kí lo fẹ́? I get many things I want to try, my lady I gat many skills, I no fit lie, my baby 142 to make the night amazing Girl, your body nice, show me why you're sexy Turn off the light and bend, ó ti ba'lẹ̀, baby I gat many skills, I no fit lie my baby I go flex you, no worry, no disturbing Girl, your body nice, show me you're sexy Ọlọ́ládé mi Àṣàkẹ́ Tune in to the king of sounds and blues