Na Famous Pluto In case you no know The door no open, na so I go follow fence You no fit calm me down, my disciples dey vex Ten-ten, boy, I no even dey read for test You no fit look me for long, and you no fit look me less My Face ID no dey work again 'cause I don too fresh I don dey drop banger, so wetin be next? You wan be like me? You go tear your ACL Share the money, leave talk for VDM I say, H-I-M, him Famous Pluto is the next big thing He don dey cause problem for industry If you no hear Uzama, party no fit complete I say, H-I-M, him Famous Pluto is the next big thing He don dey cause problem for industry If you no hear Uzama, party no fit complete I say, H-I-M, him Famous Pluto is the next big thing He don dey cause problem for industry If you no hear Uzama, party no fit complete I say, H-I-M, him Famous Pluto is the next big thing He don dey cause problem for industry If you no hear Uzama, party no fit complete Cinderella dress in yellow Most of my hit songs na solo I dey deliver like Glovo All my eyes red for money like zobo Too much talk no dey full basket If you rush life, you go end for casket Na me guide pass 'cause I wear blue jacket I dey find money like women wey dey head inside market I say, H-I-M, him Famous Pluto is the next big thing He don dey cause problem for industry If you no hear Uzama, party no fit complete I say, H-I-M, him Famous Pluto is the next big thing He don dey cause problem for industry If you no hear Uzama, party no fit complete I say, H-I-M, him Famous Pluto is the next big thing He don dey cause problem for industry If you no hear Uzama, party no fit complete I say, H-I-M, him Famous Pluto is the next big thing He don dey cause problem for industry If you no hear Uzama, party no fit complete OJ on the mix