Bestie

Olloh

Composição de: Inácio Noé
I'm in love with my bestie and I don't know what to do
Sometimes I dey feel say he dey feel the same way I do
But he dey call me sister
I no dey bab that thing
'Cause sometimes we dey act like lovers
Wey we dey do more things

My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
If you dey hear this song, just know sey somebody fall for 
you
My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
I know sey I no for catch feelings, but ebe too risky to 
lose you to another one oo

So somebody tell me wetin man for do
'Cause I no wan lose wetin I get plus you
So somebody tell me wetin man for do
'Cause I no wan lose wetin I get plus you
Página 1 / 1