I no gree, I no gree After you don choose everybody You now come and, you now come choose me Me wey get ball, I greet you bros Help me touch the other bros OG, calm down Say wara-wara (I greet you, bros) B–, wahala, busy One day one day on a Sunday Me and my guys we on a fast lane I dey on polo and white stockings But no money for my Opay Na once I site police from a distance Young man, come down from this car I dey try give my guy signal Offence number one, where are your papers? Wan claim my right, he give me slap (ehn?) Officer, what is this all about Try dey explain, but he nor give me chance Shut up, Mr. Man, you are a criminal Oh, fa-la-la Popo pull up in my ya'-ya'-yard Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera Oh, fa-la-la Popo pull up in my ya'-ya'-yard Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera Oh, fa-la-la Popo pull up in my ya'-ya'-yard Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera Oh, fa-la-la Popo pull up in my ya'-ya'-yard Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera Na once dem Pablo cast that checkpoint Dem dey find loud for my pocket (say) Officer, wait, I'm not a smoker How come your eyes are so red (say) But anyways, put hand for pocket (say) Drop small thing for the boys Mr. Pablo, march that the Benz Dem find me come my address, say Oh, fa-la-la Selling bro in, in my ya'-ya'-yard Anything wey sup wey sera-sera Popo cast that area, area My Gees dey inside glat I move ASAP, ASAP Men on black color, use boot take scatter my door And take me aside make I push am dollar No be color, no kpo, no Rizzla Raw Oh, fa-la-la Popo pull up in my ya'-ya'-yard Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera Oh, fa-la-la Popo pull up in my ya'-ya'-yard Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera Oh, fa-la-la Popo pull up in my ya'-ya'-yard Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera Oh, fa-la-la Popo pull up in my ya'-ya'-yard Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera Oga don land Ah, la-la-la