Zerry pon this one Bi busy I been on the road and I'm lost in thought Never lose faith, I put my trust in God Put my cell phone on do not disturb Because if you no get money, you gon' see many insult I know Jah, Jah cover me I remember when Nkechi, she pour me water ni And she go dey call me every time I no dey pick, ooh I never make money, tell me why I go, dey sleep, ooh Deep down, I feel far away From the pressure and the stress I face from each direction So dis time I'm gon' sought a way To find redemption and save me from the pressure I dey my hustle mood, do not disturb me Same time, my girlfriend, she still disturb me I got to concentrate, 'cause I dey chase money 'Cause if the oppression come e no go funny How do I pay? Cash App to wallet Trade by vendor and trade my money I collect But they still dey discuss money full your pocket Enemies be like snake inside toilet Lost a lot, I never lost my faith Dem be try take my place, but I remain Zerrydl How you wan take feel like when people Wey you call your friends, they pluck your feathers, take dey scratch ear When I fall, I find my way up I've never been sober, only style when I'm in my place Now I put a smile on my family face I finally know how they money dey taste Deep down, I feel far away From the pressure and the stress I face from each direction So dis time I'm gon' sought a way To find redemption and save me from the pressure Deep down, I feel far away From the pressure and the stress I face from each direction So dis time I'm gon' sought a way To find redemption and save me from the pressure Deep down, I feel far away From the pressure and the stress I face from each direction So dis time I'm gon' sought a way To find redemption and save me from the pressure