(Fun—) (Fun—) (Funkula) (Funkula)
Na me wey dey limpar uma casa Na me wey dey clean una house Na me wey dey lavar o carro Na me wey dey wash una car Na me wey dey cozinhar Na me wey dey cook ununu Na me wey dey lavar um pano Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey trabalhar para sua loja Na me wey dey work for your shop Na me wey dey falcão Na me wey dey hawk ununu
Eu sou uma pessoa comum, mas a minha felicidade, ah, ainda é minha I be common person, but my happiness, oh, still be my own Todo mundo tem um papel, não quer dizer que o seu próprio papel passa o meu Everybody get role, no mean say your own role passin' my own Eu sou uma pessoa comum, mas a minha felicidade, ah, ainda é minha I be common person, but my happiness, oh, still be my own Todo mundo tem um papel, não quer dizer que o seu próprio papel passa o meu Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Porque em Deus, eu coloco toda minha fé, comida para o prato Because na God, I dey put all my faith, food for my plate Fit não me faz jo Fit no do mе jo Mm, agbana oso Mm, agbana oso Mesmo que as coisas não vão para o meu caminho Even as things no dey go my way Mesmo em dias eu não tenho nada em tudo Even in days I no gеt nothing at all Mm, agbana Mm, agbana oso
Na me wey dey dirigir o seu ônibus Na me wey dey drive your bus Na me wey dey dirigir seu keke Na me wey dey drive your keke Mm, agbana oso Mm, agbana oso Na me wey dey correr por aí Na me wey dey run around Na me dey fazer trabalho Na me dey ddo the job Mm, agbana Mm, agbana oso
Eu sou uma pessoa comum, mas a minha felicidade, ah, ainda é minha I be common person, but my happiness, oh, still be my own Todo mundo tem um papel, não quer dizer que o seu próprio papel passa o meu Everybody get role, no mean say your own role passin' my own