Oh oooo ah ah
Uhmm oh baby ah ah
Ferrari, salary ah ah ah
If you love me, you go buy me Ferrari ah ah
If you like me, you go pay me salary eh eh
Soup wey sweet, na money dey cook am aah
If you want it, you go spend to chop am eh eh
Cuz I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
Oga tia ga na kpa we t’ego
My mates dey do holiday for Chicago
Container no na high sea, your normal excuse o
I don dey wait sotey wait come dey wait me oh
My front eh, my back eh
Dey do you ishin gbaka
If you want to gbadun me well
Mr. Man you must ginger
Gucci oh, Fendi oh
Ote Louboutin ti e nuku
No dey call me sweetie pie with nothing oh
If you love me, you go buy me Ferrari ah ah
If you like me, you go pay me salary eh eh
Soup wey sweet, na money dey cook am aah
If you want it, you go spend to chop am eh eh
Cuz I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
Oga I don tire to stay mainland
E no go bad if you buy me mansion for banana island
Open supermarket for me for Netherlands
Nothing suppose too much for me as your sweetheart oh eh
My front eh, my back eh
Dey do you ishin gbaka
If you want to gbadun me well
Mr. Man you must ginger
Gucci oh, Fendi oh
Ote Louboutin ti e nuku
No dey call me sweetie pie with nothing oh
If you love me, you go buy me Ferrari ah ah
If you like me, you go pay me salary eh eh
Soup wey sweet, na money dey cook am aah
If you want it, you go spend to chop am eh eh
Cuz I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
Mais de 15 cursos com aulas exclusivas, materiais didáticos e exercícios por R$49,90/mês.
Tenha acesso a benefícios exclusivos no App e no Site
Chega de anúncios
Mais recursos no app do Afinador
Atendimento Prioritário
Aumente seu limite de lista
Ajude a produzir mais conteúdo