Cifra Club

Okay

Adekunle Gold

Ainda não temos a cifra desta música.

Sheba sheba sheba le se o
Sheba sheba sheba le se o
Sheba sheba sheba oh o o

Stacking up my money no time for your shit
Monikulopo I don't care for your hate
Me no fighting (me no fighting)
Me no fighting (me no me no)
Throwing tantrums from bungalow boda ode
I dey my penthouse you can't even reach me
Me no frighting (me no frighting)

Lt's not your fight stand down
I'm not the one calm down
You know I'm not your problem
You can't be me why bother
Don't have your time now now
Ole mumi bow down
Toba n binu farabale
Or boya ko lari mo le

Okay okay e
Is okay let dem say
Trouble no dey pay me
Kin jaiye on a daily

Okay okay e
We go dey okay
I just wan jaiye mi
Loke loke

Sheba sheba sheba le se o
Sheba sheba sheba oh oh

Ag baby is your daddy

Na craze you dey find I get times two
You dey eye me
Let me remind you
No dey try me
To ba rimi ko ma beri
You got my attention now what you gon do
You dey tension but shole ja kungfu
Oga cool it down down
'Cause me no fighting

It's not your fight stand down
I'm not the one calm down
You know I'm not your problem
You can't be me why bother
Don't have your time now now
Ole mumi bow down
Toba n binu farabale
Or boya ko lari mo le

Okay okay e
It's okay let dem say
Trouble no dey pay me
Kin jaiye on a daily

Okay okay e
We go dey okay
I just wan jaiye mi
Loke loke

Sheba sheba sheba le se o
Sheba sheba sheba oh oh

Outros vídeos desta música

    Afinação da cifra

    Afinador online

    0 comentários

    Ver todos os comentários

    Entre para o Cifra Club PRO

    Tenha acesso a benefícios exclusivos no App e no Site

    • Chega de anúncios

    • Badges exclusivas

    • Mais recursos no app do Afinador

    • Atendimento Prioritário

    • Aumente seu limite de lista

    • Ajude a produzir mais conteúdo

    Cifra Club Pro

    Aproveite o Cifra Club com benefícios exclusivos e sem anúncios
    Cifra Club Pro
    Aproveite o Cifra Club com benefícios exclusivos e sem anúncios
    OK