Cifra Club

Oga

Yemi Alade

Ainda não temos a cifra desta música.

Ice Water
Yemi Alade

Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga

As you see me I be oga
No be package o!
As you see me dem dey call me
Chairman o!
And even if you follow, me go my village
Dem dey feely me o, oo
As you see me for we side na big boys o!

Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice

No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o

(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Obi mo bi mo
Ebubedike
Ice water
Obi mo bi mo

Happy yourself, baby o
Enjoy your life, baby o
Happy yourself, baby o
E sweet for this side, baby o
Wetin dey constant?
Na enjoyment flexing abundance
Enjoyment very important
Enjoyment, living your best life

Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice

No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o

(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Outros vídeos desta música
    4 exibições

    Afinação da cifra

    Afinador online

    0 comentários

    Ver todos os comentários

    Evolua na música em diferentes instrumentos

    Mais de 15 cursos com aulas exclusivas, materiais didáticos e exercícios por R$49,90/mês.

    Começar a aprender

    Entre para o Cifra Club PRO

    Tenha acesso a benefícios exclusivos no App e no Site

    • Chega de anúncios

    • Mais recursos no app do Afinador

    • Atendimento Prioritário

    • Aumente seu limite de lista

    • Ajude a produzir mais conteúdo

    Cifra Club PRO

    Aproveite o Cifra Club com benefícios exclusivos e sem anúncios
    Cifra Club PRO
    Aproveite o Cifra Club com benefícios exclusivos e sem anúncios
    Ops (: Contenido disponible sólo en portugués.
    OK
    {{ t._('internal-error:title' ) }}
    Vish! Alguém pegou todas as nossas palhetas! Nossa equipe de gnomos está resolvendo o caso!

    Enquanto isso, fique por dentro das novidades!

    Facebook CifraClub