Cifra Club

Pressure

Zerrydl

Ainda não temos a cifra desta música.

Zerry pon this one
Bi busy

I been on the road and I'm lost in thought
Never lose faith, I put my trust in God
Put my cell phone on do not disturb
Because if you no get money, you gon' see many insult
I know Jah, Jah cover me
I remember when Nkechi, she pour me water ni
And she go dey call me every time I no dey pick, ooh
I never make money, tell me why I go, dey sleep, ooh

Deep down, I feel far away
From the pressure and the stress I face from each direction
So dis time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure

I dey my hustle mood, do not disturb me
Same time, my girlfriend, she still disturb me
I got to concentrate, 'cause I dey chase money
'Cause if the oppression come e no go funny
How do I pay? Cash App to wallet
Trade by vendor and trade my money I collect
But they still dey discuss money full your pocket
Enemies be like snake inside toilet
Lost a lot, I never lost my faith
Dem be try take my place, but I remain Zerrydl
How you wan take feel like when people
Wey you call your friends, they pluck your feathers, take dey scratch ear
When I fall, I find my way up
I've never been sober, only style when I'm in my place
Now I put a smile on my family face
I finally know how they money dey taste

Deep down, I feel far away
From the pressure and the stress I face from each direction
So dis time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure
Deep down, I feel far away
From the pressure and the stress I face from each direction
So dis time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure

Deep down, I feel far away
From the pressure and the stress I face from each direction
So dis time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure

Outros vídeos desta música
    0 exibições

    Afinação da cifra

    Afinador online

    0 comentários

    Ver todos os comentários

    Evolua na música em diferentes instrumentos

    Mais de 15 cursos com aulas exclusivas, materiais didáticos e exercícios por R$49,90/mês.

    Começar a aprender

    Entre para o Cifra Club PRO

    Tenha acesso a benefícios exclusivos no App e no Site

    • Chega de anúncios

    • Mais recursos no app do Afinador

    • Atendimento Prioritário

    • Aumente seu limite de lista

    • Ajude a produzir mais conteúdo

    Cifra Club PRO

    Aproveite o Cifra Club com benefícios exclusivos e sem anúncios
    Cifra Club PRO
    Aproveite o Cifra Club com benefícios exclusivos e sem anúncios
    Ops (: Contenido disponible sólo en portugués.
    OK