It's kel p vibes
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen
Be say dem shoot wey dey carry kaya
The baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn taliban
Taliban run the whole town down
Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill abobi (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, abobi eh, ay
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh
Dem don kill abobi (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, abobi eh
Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, abobi eh, ay
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
É kel p vibes
Rumuokoro pegou fogo
Ontem à noite eu tava andando na rua
Quando atiraram no homem e furaram o pneu dele
Ikorodu pegou fogo
Enquanto eu ando, vejo um cara
Que tomou tiro enquanto carregava suas coisas
O senhor carregava as coisas
Soldado vai, soldado vem
Quartel nunca foge
Mata com arma, você vai morrer com arma
Como você vai se sentir no ponto sem volta?
Muitos morreram sob o Sol
Foi assim que mataram o homem inocente
Homem inocente tinha amigo próximo
Amigo ficou puto, virou talibã
Talibã incendiou a cidade inteira
Mataram o Abobi, é (mataram o Abobi)
Quem matou o Abobi? (Quem matou o Abobi?)
Abobi, Abobi, é
Mataram o Abobi (mataram o Abobi)
Quem matou o Abobi? (Quem matou o Abobi?)
Abobi, Abobi, é, ay
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)
Meu coração dispara, gbim gbim
Meu corpo inteiro gbim gbim
Sinto tudo gbim gbim
A cidade tá caótica
Boa pessoa tá tensa
Tô levando minhas coisas
De Rumola a Agidingbi
Todo lugar tá uma loucura
A cidade tá quente
Eu seguro meus sapatos, gbim gbim
Mamãe também tá gbim gbim
Papai também tá gbim gbim
Abobi não procura confusão (ahn-ahn-ahn)
Ele não procura confusão (ahn-ahn-ahn)
Ele só quer curtir (ahn-ahn-ahn)
Pai de família batalhando (ahn-ahn-ahn)
Abobi não procura confusão (ahn-ahn-ahn)
Ele não procura confusão (ahn-ahn-ahn)
Ele só quer curtir (ahn-ahn-ahn)
Pai de família batalhando (ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh
Mataram o Abobi (mataram o Abobi)
Quem matou o Abobi? (Quem matou o Abobi?)
Abobi, Abobi, é
Mataram o Abobi, é (mataram o Abobi)
Quem matou o Abobi? (Quem matou o Abobi?)
Abobi, Abobi, é, ay
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo, fogo, fogo (ahn-ahn-ahn)
Fogo (ahn-ahn-ahn)
O que você acha desta tela e suas ferramentas? 🤔
Participar da pesquisaMais de 15 cursos com aulas exclusivas, materiais didáticos e exercícios por R$49,90/mês.
Tenha acesso a benefícios exclusivos no App e no Site
Chega de anúncios
Mais recursos no app do Afinador
Atendimento Prioritário
Aumente seu limite de lista
Ajude a produzir mais conteúdo